Priesst – Akonuche Lyrics

Akonuche Lyrics by Priesst

Priesst - Akonuche
  • Artist name: Priesst
  • Title: Akonuche Lyrics
  • Release year: 2026

Priesst – Akonuche Lyrics

? na you go choose

I go cut my coat oversize this year
I no waka reach here just to waka reach here
And if the tables no turn me I go change chair
Wetin dem go talk, I don’t care
God dey my side, I no fear

I go waka with Akonuche
Pass Ebuka, I stubborn (Stubborn, stubborn)
Leave shame for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come

Smart work, no be agidi
Las Vegas, no be Lasgidi
?
If na useless waka, mo busy
I don wicked now, sho ti ri n si?
?
Since 2015 I’ve been singing (Agba singing)
You sef try if e easy
E go xup like dream when you sleep, I swеar to God almighty
Popsi go show in a brand new truck with my mummy in a ?
Before I find wеtin I see, mouth no fit talk wetin I see

Go ask Ebuka, I stubborn
Leave shame for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come
Pass Ebuka, I stubborn
Leave shame put for back like bumbum
From Lagidi to London, eehn
This year dem go know say we don come

  • No posts found.

YOU MAY LIKE

  1. Priesst – Akonuche

    Priesst – Akonuche

  2. TiMi – Soldier ft. Kpee & Priesst

    TiMi – Soldier ft. Kpee & Priesst

Drop Your Comment (0)

No comments yet, be the first to comment!