Hotkeed ft. Liya – Run To God (R.T.G) Lyrics

Run To God (R.T.G) Lyrics by Hotkeed ft. Liya

Hotkeed - Run To God (R.T.G) ft. Liya
  • Artist name: Hotkeed ft. Liya
  • Title: Run To God (R.T.G)
  • Release year: 2026

Hotkeed ft. Liya – Run To God (R.T.G) Lyrics

I’m not where I want to be

But I’m not where I used to be

Dem say wetin go be go be No be for who don die my g

So many people wey don fail

No be say them no sabi

You know life is a game of luck

May we be among the lucky ones

So anytime e tough (Onyeoma)

I dey always run to God (Onyeoma)

Because anything we talk (Onyeoma)

Na only am no go take screenshot (Onyeoma)

You know say anytime things hard (Onyeoma)

I dey run to Allah (Onyeoma)

Because anything we yarn (Onyeoma)

Na only am no go take screenshot (Onyeoma)

Lately I’ve been listening to Gunna

As I dey push my P

As I dey run my thing

Before I turn 19

Lately I’ve been listening to Omah Lay May be SOSO take my pain away

You no I always like to dey my dey

Make a n**** no go spoil my day, ah

Eye wey don see like 99

100 battle only me face like 99

I had to go through many pains I can’t deny

And the thing dey burst my brain, ah

On top another man I can’t rely

Cause e fit to throw me under the bus along the line

Anybody fit to switch up at any time

So don’t feel too comfortable, ah

So anytime e tough (Onyeoma)

I dey always run to God (Onyeoma)

Because anything we talk (Onyeoma)

Na only am no go take screenshot (Onyeoma)

You know say anytime things hard (Onyeoma)

1 dey run to Allah (Onyeoma)

Because anything we yarn (Onyeoma)

Na only am no go take screenshot (Onyeoma)

Onyeoma

Onyeoma

Onyeoma

Onyeoma

  • No posts found.

YOU MAY LIKE

  1. Hotkeed – Run To God (R.T.G) ft. Liya

    Hotkeed – Run To God (R.T.G) ft. Liya

  2. Hotkeed – Sare

    Hotkeed – Sare

  3. Slim f – Our Father ft. Hotkeed

    Slim f – Our Father ft. Hotkeed

Drop Your Comment (0)

No comments yet, be the first to comment!